DJames – Avalay Ft. Crayon [MUSIC]

 DJames – Avalay Ft. Crayon [MUSIC]

Nigerian singer-songwriter and music star, DJames, comes through with a new single which is titled "Avalay".

The song "Avalay" is an amazing record that should be on your Playlist.

In addition, the impressive record features vocal contribution from talented superstar, Crayon.

DJames Avalay Lyrics:
Verse 1

I see you golibe dem dey wonder wetin sup
You fit do dorime cos I dey your formation
I don go orile corner corner for this love
Oh Girl I Dey your position
Wa wa wa wa

Pre-Hook
Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available

Verse 2
If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder
Damboromba shege banza

You be the key to my kokoro
Knock for my heart like kokoko
Anything dem want make dem say
Je kan won soro wan lo

Pre-Hook
Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available

Outro
if you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder

Finally, this new track is enthralling and perfect for when you’re ready to hit the dance floor. make sure to add it to your playlist.
You may like to see the hottest beats that are trending nowCLICK HERE to check out.
How To Download Here: incase you click on download button and it direct you to ads site just press back and click on download again, it will not direct you more than 2 or 3 times.it  just an adverts.

 Kindly allow this drive.filen logo to load finish to get the download file.
Kindly download and stream it below:
========================================== Promote Your Song & Video with Us Now At Affordable price Mail us now [email protected]

Post a Comment

0 Comments