ZHUS JDO – Divine Pree ft. BhadBoi OML & Jeriq

ZHUS JDO – Divine Pree ft. BhadBoi OML & Jeriq [MUSIC]
Exceptionally talented Nigerian musical and performing artist, ZHUS JDO, emerges on the music scene with his eagerly awaited thrilling track tagged “Divine Pree.”

However, with the collaborative efforts of super talented Nigerian recording artist BhadBoi OML, and multi-skilled indigenous rapper and performer from Nigeria Jeriq, this track was created.

On top of that, this intriguing new song fills in as a follow-up to his previously uncovered fascinating musical piece called “JOHNBULL.”

Make sure not to miss adding this thrilling new track to your playlist. It’s a musical masterpiece perfect for a great time.

Divine Pree Song Lyrics By ZHUS JDO ft. BhadBoi OML & Jeriq Below.

Na wondah you take dey play

AC nor dey your house

And your gbola nor dey reach the inner kukus

You wan kill am with heat And she still nor dey feel the umufinikudun

So that’s why

She came to me, cos her friends give her gist of

my Saint obi (My Saint obi)

Naija to Greece

The beautiful ladies

Be feeling the gee

Dem dey play with My balls like Leo Messi

I make dem move their waist like a sowing machine

She say am A god

That’s why she dey her knees

Dey give me some good reasons

To forgive her sins

Na me be the new wahala

Lekki mamas want a taste

Of that sweet cassava

But they can never see the jigga

Cos am richer than them and their

Ugly husbands

(she say)

Gimme the divine pree

Ocha ya acho ona acho amum

She say

Gimme the divine pree

achom ikpu ya achom ikpu ya

She say

Gimme the divine pree

Divine D

You know me neva stingy with the divine pree

So me I gave her the divine pree

The Di Divine preee

The Di Divine Preee

The Di Divine preee

U know say me gon give you the divine preee

The Di Divine preee

The Di Divine Preee

All that she want is the divine pree

Omalicha wait what is the 411

I want to enter your 911

No go slow traffic adilokwa ebea

This girl egbugom one man down

My teacher want my ABC D

we dey play we Dey pause no DVD

E dey play e dey show and Im getting the dough obiagokwa ozo iworiwo

Karashika micha my kala

Dealer don come make i tie my wrapper

Blessed boy enwem akanchawa

& My favorite thing is Raba

Ah Gimme the Givency

Nor do me Steven Keshi

Omo dudu Big O Pepsi

She say baby Gimme divine preee

She nor wan follow me go

Buh she wan go bodo oyinbo

She say gimme divine pree

Gimme divine pree

Gimme divine pree

You got a new

Boss of a boss

Beast in D club

I ain’t gonna dull

Ill with the rhythm

Am a muhfucking villain

Girl I’m not into gucci

I’m not gonna dior

She say

Gimme the divine pree

achom ikpu ya achom ikpu ya

She say

Gimme the divine pree

Divine D

You know me neva stingy with the divine pree

So me I gave her the divine pree

The Di Divine preee

The Di Divine Preee

The Di Divine preee

U know say me gon give you the divine preee

The Di Divine preee

The Di Divine Preee

All that she want is the divine pree

You may like to see the hottest beats that are trending nowCLICK HERE to check out.
How To Download Here: incase you click on download button and it direct you to ads site just press back and click on download again, it will not direct you more than 2 or 3 times.it  just an adverts.

 Kindly allow this drive.filen logo to load finish to get the download file.
Kindly download and stream it below:


========================================== Promote Your Song & Video with Us Now At Affordable price Mail us now [email protected]

Post a Comment

0 Comments